solo

Naija

Etymology

From English: solo

Pronunciation

  • sólò


Adverb

  • When person dey on im own.
  • Everybody don go solo.  — (JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__29, Each person is now on their own.)

Adjective

  • Na when person do someting by imself.
  • Ms Mesi talk say na she be di first Italian woman wey go do solo wedding ceremony.  — (bbc__68946, Ms Mesi said she is the first Italian to organise a wedding all by herself.)

Synonyms

Antonyms

kolabo

Translations

  • English: alone