OYO

Revision as of 19:30, 17 January 2022 by Emeka (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Alternative Form

Etymology

From English: Na di ABCD wey start On Your Own

Pronunciation1

  • ǒwaǐò

Play Play

Pronunciation 2

  • ɔ̀jɔ́

Play Play

Noun

  • Word wey mean sey person no get who dey wit am.
  • My broder, dis life na OYO for every man.  — (NSC_Olukayode S.M_2021, My dear brother, every man for himself in this world we live in.)
  • OYO for woman wey no go antenatal.  — (NSC_Olukayode S.M_2021, Any woman who doesnt attend antenatal will face the consequences on her own.)

Synonym

Translation

English: an acronym for On Your Own(OYO)