OYO
Naija
Alternative Form
Etymology
From English: Na di ABCD wey start On Your Own
Pronunciation1
- ɔ̀jɔ́
Pronunciation 2
- ǒwaǐò
Noun
- Word wey mean sey person no get who dey wit am.
- My broder, dis life na OYO for every man. — (NSC_2021, My dear brother, every man for himself in this world we live in.)
- OYO for woman wey no go antenatal. — (NSC_2021, Any woman who doesn't attend antenatal will face the consequences on her own.)
Synonym
Translation
English: an acronym for On Your Own(OYO)