orobo
(Redirected from Orobo)
Naija
Etymology
From: Yoruba ròbò to be fat
Pronunciation
- ɔ̀rɔ̀bɔ̀
Noun
- Person wey get body well well.
- Orobo like you. — (Fat person like you.)
- Why be sey lepa dey like friend orbobo. — (Why do slim people like to date big people?)
- Someting wey dey make wey big pass anoder one wey de don first make.
- Abeg no forget to buy dat coke, di orobo for me. — (Please don't forget to buy the jumbo-sized coke for me.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: fat, jumbo
Adjective
- Make person get body well well
Antonyms
Translation
- English: fat