Naija
Etymology
From English: shine and eye
Pronunciation
Play
Play
Verb phrase
- pipo dey shine eye for Eko market, no go dull yoursef. — (People are cautious in Eko market, so stay alert.)
- Shine eye o make dem no go dagbo you o. — (Stay smart and alert so you won't get scammed.)
Releted forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: to be cautious, to be smart