work
(Redirected from Work)
Naija
Etymology
From English: work
Pronunciation
- wɔ̂k
Noun
- Wetin person dey do wey fit pay am.
- Make we do God work . — (jw__22918, Let us do the work of God.)
- You no get any work to do. — (JOS_08_Girls-Wey-No-Sabi-Cook_M__51, You don't have any work to do.)
Synonyms
Translations
- English: work