Difference between revisions of "aba made"

Line 11: Line 11:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
* someting wey be fake / Someting wey dem no import.
+
# Someting wey be fake; Someting wey dem no import.
:* {{ux|dv|Na Aba made shirt im dey wear. |(NSC_Tella_2020, He wears locally made shirts.)}}
+
#:* {{ux|dv|Na Aba made shirt im dey wear. |(NSC_Tella_2020, He wears locally made shirts.)}}
* someting wey dem make for Aba.
+
# Someting wey dem make for Aba.
:* {{ux|dv| Na correct '''aba made''' shoe be dis. |(NSC_Tella_2020, That's a really good shoe made in Aba.)}}
+
#:* {{ux|dv| Na correct '''aba made''' shoe be dis. |(NSC_Tella_2020, That's a really good shoe made in Aba.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[ fake]], [[ chinko ]], [[ china ]]
 
* [[ fake]], [[ chinko ]], [[ china ]]

Revision as of 21:29, 17 July 2021

Naija

Etymology

From: Igbo Aba and English made

Pronunciation

  • àbá mêd

Play


Adjective

  1. Someting wey be fake; Someting wey dem no import.
    • Na Aba made shirt im dey wear.  — (NSC_Tella_2020, He wears locally made shirts.)
  2. Someting wey dem make for Aba.
    • Na correct aba made shoe be dis.  — (NSC_Tella_2020, That's a really good shoe made in Aba.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: locally made, fake