aba made

Naija

Etymology

From: Igbo Aba and English made

Pronunciation

  • aba med

Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 1
  • Frequency rank in raw corpus: 28426

Definition

Aba made: fake --


Adjective

  1. someting wey be fake / Someting wey dem no import.
    • Na Aba made shirt im dey wear.  — (NSC_Tella_2020, He wears locally made shirts.)
  2. someting wey dem make for Aba.
    • Na correct aba made shoe be dis.  — (NSC_Tella_2020, That's a really good shoe made in Aba.)


Synonyms

Antonyms

  • original

Translations

  • English: locally made, fake