aba made
Naija
Etymology
From: Igbo Aba and English made
Pronunciation
- àbá mêd
Adjective
- someting wey be fake / Someting wey dem no import.
- Na Aba made shirt im dey wear. — (NSC_Tella_2020, He wears locally made shirts.)
- someting wey dem make for Aba.
- Na correct aba made shoe be dis. — (NSC_Tella_2020, That's a really good shoe made in Aba.)
Synonyms
Antonyms
- English: original
Translations
- English: locally made, fake