aba made

Naija

Etymology

From: Igbo Aba and English made

Pronunciation

  • àbá mêd

Play


Adjective

  • someting wey be fake / Someting wey dem no import.
  • Na Aba made shirt im dey wear.  — (NSC_Tella_2020, He wears locally made shirts.)
  • someting wey dem make for Aba.
  • Na correct aba made shoe be dis.  — (NSC_Tella_2020, That's a really good shoe made in Aba.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: locally made, fake