aba made

Revision as of 17:24, 17 April 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Adjective)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: Igbo Aba and English made

Pronunciation

  • àbá mêd

Play

Adjective

  1. Someting wey be fake; Someting wey dem no import.
    • Na Aba made shirt im dey wear.  — (NSC_2020, He wears locally made shirts.)
  2. Someting wey dem make for Aba.
    • Na correct aba made shoe be dis.  — (NSC_2020, That's a really good shoe made in Aba.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: locally made, fake