abachastov

Revision as of 17:25, 17 April 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: the name Abacha and English Stove

Pronunciation

  • àbátʃàstòv

Play Play

Noun

  • Stove wey de dey fit put wetin dem shave comot from wood take cook.
  • im stove na abachastov.  — (NSC_2021, He has an improvised stove.)

Synonyms

Translations

  • English: a stove that is fueled with wooden shavings