Difference between revisions of "action"

Line 24: Line 24:
 
#:*{{ux|dv|Madam Chukwura wey follow act for short feem wey Yemi Alade dey inside, say '''action''' wey she see from di musician surprise her. |(bbc__64664, __no translation__)}}
 
#:*{{ux|dv|Madam Chukwura wey follow act for short feem wey Yemi Alade dey inside, say '''action''' wey she see from di musician surprise her. |(bbc__64664, __no translation__)}}
 
#:*{{ux|dv|SUNDAY AGHAEZE Nigeria President Muhammadu Buhari say im government no fit and no go allow talk talk and other '''action''' from people wey no dey responsible cause di separation of Nigeria. |(bbc__86471, __no translation__)}}
 
+
 
 +
====Synonyms====
 +
====Antonyms====
 +
====Translations====
 +
* English: ''action''
  
===Verbs===
 
===Verbs===

Revision as of 04:11, 28 February 2021

Naija

Etymology

From: English action

Pronunciation

  • áʃɔ́n

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 1928
  • Frequency in raw corpus: 429
  • Frequency rank in raw corpus: 734

Noun

  1. Na di doings wey person get
    • See as small pikin slap you. You no get action at all o.  — Egbokhare_2021, A much younger person slapped you and you could not even react. You must be lily-livered!
    • Moh we know di action.  — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__3, Let us know the steps.)
    • Di action of di Police no shows odas good image of our kontri.  — (bbc__1366, __no translation__)
  2. Na make person dey nack
    • Them talk say ogoro good for men wey wan get action wey dey play with them wife then.  — (katakata__449, __no translation__)
    • Madam Chukwura wey follow act for short feem wey Yemi Alade dey inside, say action wey she see from di musician surprise her.  — (bbc__64664, __no translation__)
    • SUNDAY AGHAEZE Nigeria President Muhammadu Buhari say im government no fit and no go allow talk talk and other action from people wey no dey responsible cause di separation of Nigeria.  — (bbc__86471, __no translation__)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: action

Verbs

Because if you dey say action, maybe na action for di oda room o.  — (NST_cleaned__19463, __no translation__)

Antonyms

Translations

Adjective

  • Some Liam Neeson action film  — (bbc__90902, __no translation__)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: a violent act, intercourse