action
Naija
Etymology
From: English action
Pronunciation
- áʃɔ́n
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 2
- Frequency rank in NSC treebank: 1928
- Frequency in raw corpus: 429
- Frequency rank in raw corpus: 734
Noun
- Na di doings or ginger wey person get.
- See as small pikin slap you. You no get action at all o. — Egbokhare_2021, A much younger person slapped you and you could not even react. You must be lily-livered!
- Moh we know di action. — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__3, Let us know the steps.)
- Di action of di Police no show odas good image of our kontri. — (bbc__1366, The police man's action is disgraceful.)
- Madam Chukwura wey follow act for short feem wey Yemi Alade dey inside, say action wey she see from di musician surprise her. — (bbc__64664, Madam Chukwura, who co-starred with Yemi Alade, said was surprised by the action of the musician.)
- Na make person dey nack
- Them talk say ogoro good for men wey wan get action wey dey play with them wife then. — (katakata__449, It is believed that taking local gin can enhance sexual performance of husbands.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: action
Verbs
- Because if you dey say action, maybe na action for di oda room o. — (NST_cleaned__19463, __no translation__)
Antonyms
Translations
Adjective
- Some Liam Neeson action film — (bbc__90902, __no translation__)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: a violent act, intercourse