Difference between revisions of "actor"

 
(2 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: ''actor''
+
From English: ''actor''
  
 
===Pronunciation1===
 
===Pronunciation1===
Line 17: Line 17:
 
#:* {{ux|dv|Im na '''actor''' wey dey popular well-well, as di first black star trooper for di Star Wars movie series. |(bbc__58770, He is a very popular actor, as the first black star trooper)}}
 
#:* {{ux|dv|Im na '''actor''' wey dey popular well-well, as di first black star trooper for di Star Wars movie series. |(bbc__58770, He is a very popular actor, as the first black star trooper)}}
 
# Person wey be sey na im be di good person for film or for play.
 
# Person wey be sey na im be di good person for film or for play.
#:* {{ux|dv| De never tell you sey '''actor''' no dey die for film?|(NSC_Emeka_2020, Haven't you been told that the good guy in a movie never dies? )}}
+
#:* {{ux|dv| De never tell you sey '''actor''' no dey die for film?|( Haven't you been told that the good guy in a movie never dies? )}}
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====

Latest revision as of 18:39, 13 February 2024

Naija

Etymology

From English: actor

Pronunciation1

áktɔ̀ Play Play

Pronunciation2

  • átɔ̀


Noun

  1. Person wey dey act film.
    • Im na actor wey dey popular well-well, as di first black star trooper for di Star Wars movie series.  — (bbc__58770, He is a very popular actor, as the first black star trooper)
  2. Person wey be sey na im be di good person for film or for play.
    • De never tell you sey actor no dey die for film?  — ( Haven't you been told that the good guy in a movie never dies? )

Antonyms

boss,bozz


Translations

  • English: protagonist