actor
Naija
Alternative forms
Etymology
From: actor
Pronunciation
- átɔ̀
- aktɔ̀
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 157
- Frequency rank in raw corpus: 1545
Definition
Person wey dey act film.
Adjective
- Person wey dey act film.
- Im na actor wey dey popular well-well, as di first black star trooper for di Star Wars movie series. — (bbc__58770, He is a very popular actor, as the first black star trooper)
Antonym
Translations
- English: actor
Noun
- Person wey be sey na im be di good person for film or for play.
- De never tell you sey actor no dey die for film? — (NSC_Emeka_2020, Haven't you been told that the good guy in a movie never dies? )
Antonyms
Translations
- English: protagonist