actor

Naija

Alternative forms

Etymology

From: actor

Pronunciation

  • átɔ̀
  • aktɔ̀

Play Play

Definition

Person wey dey act film.

Adjective

  • Person wey dey act film.
  • Im na actor wey dey popular well-well, as di first black star trooper for di Star Wars movie series.  — (bbc__58770, He is a very popular actor, as the first black star trooper)

Antonym

bozz

Translations

  • English: actor

Noun

  • Person wey be sey na im be di good person for film or for play.
  • De never tell you sey actor no dey die for film?  — (NSC_Emeka_2020, Haven't you been told that the good guy in a movie never dies? )

Antonyms

boss

Translations

  • English: protagonist