Difference between revisions of "afamako"

Line 12: Line 12:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
Na wetin person dey do wey gain no dey
+
* Na wetin person dey do wey gain no dey.
#:*{{ux|dv|di woman na heavy '''afamako''' she be, beta aproko work na im she sabi dey do up and down.|(NSC_Legbeti_2020. The woman is a gossip. She goes about wasting energy on gossips)}}
+
:*{{ux|dv| Di woman na heavy '''afamako''' she be, beta aproko work na im she sabi dey do up and down.|(NSC_Legbeti_2020. The woman is a gossip. She goes about wasting energy on gossips.)}}
#:*{{ux|dv| Wetin man go do? I know say na '''afamako''' work but make person sha manage am.|(NSC_Legbeti_2020. I know the remuneration is poor but I will manage the job)}}
+
:*{{ux|dv| For Benin [[before]], I sabi some women wey be say na '''afamako''' work dem dey husband house dey do.|(NSC_Legbeti_2020. Back in the days, I know some housewives in Benin who did nothing but gossip all day.)}}
#:*{{ux|dv|You no dey see di yeye '''afamako''' work wey you do? |(Cant you see the   energy-consuming but shoddy job you did?)}}
+
* Na work wey pass gain abi salary.
 +
:*{{ux|dv| Wetin man go do? I know say na '''afamako''' work but make person sha manage am.|(NSC_Legbeti_2020. I know the remuneration is poor but I will manage the job.)}}
 +
:*{{ux|dv| You no dey see di yeye '''afamako''' work wey I come Lagos come do? |(NSC_Legbeti_2021. Can't you see the poor paying but energy-consuming job I am doing in Lagos)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 15:26, 13 January 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Niger-Delta

Pronunciation

  • àfámàkò

Play Play

Adjective

  • Na wetin person dey do wey gain no dey.
  • Di woman na heavy afamako she be, beta aproko work na im she sabi dey do up and down.  — (NSC_Legbeti_2020. The woman is a gossip. She goes about wasting energy on gossips.)
  • For Benin before, I sabi some women wey be say na afamako work dem dey husband house dey do.  — (NSC_Legbeti_2020. Back in the days, I know some housewives in Benin who did nothing but gossip all day.)
  • Na work wey pass gain abi salary.
  • Wetin man go do? I know say na afamako work but make person sha manage am.  — (NSC_Legbeti_2020. I know the remuneration is poor but I will manage the job.)
  • You no dey see di yeye afamako work wey I come Lagos come do?  — (NSC_Legbeti_2021. Can't you see the poor paying but energy-consuming job I am doing in Lagos)

Synonyms

Translations

  • English: A poorly remunerated job.