Difference between revisions of "afamako"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: ''Niger-Delta'' | From: ''Niger-Delta'' |
Revision as of 15:33, 13 January 2021
Naija
Etymology
From: Niger-Delta
Pronunciation
- àfámàkò
Adjective
- Na wetin person dey do wey gain no dey.
- Di woman na heavy afamako she be, beta aproko work na im she sabi dey do up and down. — (NSC_Legbeti_2020. The woman is a gossip. She goes about wasting energy on gossips.)
- For Benin before, I sabi some busybody women wey be say na only afamako work dem dey husband house dey do. — (NSC_Legbeti_2020. Back in the days, I know some housewives in Benin who did nothing but gossip all day.)
- Na work wey pass gain abi salary.
- Wetin man go do? I know say na afamako work but make person sha manage am. — (NSC_Legbeti_2020. I know the remuneration is poor but I will manage the job.)
- You no dey see di yeye afamako work wey I come Lagos come do? — (NSC_Legbeti_2021. Can't you see the poor paying but energy-consuming job I am doing in Lagos)
Synonyms
Translations
- English: A poorly remunerated job.