afin

Naija

Etymology

From: Yoruba afin

Pronunciation

àfín

Play Play

Noun

  • De talk sey afin na people wey no get wetin oyibo dey call melanin.  — (NSC_2020, They said that albinos are people that don't have what is called melanin. )
  • Afin get cream wey de dey rub make sun no too worry dem for body.  — (NSC_2021, Albinos have a special lotion they use to reduce the effects of the sun on their body.)

Synonym

oyibo, oyibo pepper

Antonym

blackie

Translation

English: albino