Difference between revisions of "afin"

 
Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Person wey be [[albino]].
 
* Person wey be [[albino]].
:* {{ux|dv| De talk sey '''afin''' na people wey no get wetin oyibo dey call melanin. |(NSC_Emeka_2020, They said that albinos are people that don't have what is called melanin. )}}
+
:* {{ux|dv| De talk sey '''afin''' na people wey no get wetin oyibo dey call melanin. |(NSC_2020, They said that albinos are people that don't have what is called melanin. )}}
 
:* {{ux|dv| '''Afin''' get cream wey de dey rub make sun no too worry dem for body. |(NSC_2021, Albinos have a special lotion they use to reduce the effects of the sun on their body.)}}
 
:* {{ux|dv| '''Afin''' get cream wey de dey rub make sun no too worry dem for body. |(NSC_2021, Albinos have a special lotion they use to reduce the effects of the sun on their body.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====

Latest revision as of 20:57, 17 April 2023

Naija

Etymology

From: Yoruba afin

Pronunciation

àfín

Play Play

Noun

  • De talk sey afin na people wey no get wetin oyibo dey call melanin.  — (NSC_2020, They said that albinos are people that don't have what is called melanin. )
  • Afin get cream wey de dey rub make sun no too worry dem for body.  — (NSC_2021, Albinos have a special lotion they use to reduce the effects of the sun on their body.)

Synonym

oyibo, oyibo pepper

Antonym

blackie

Translation

English: albino