afin

Naija

Etymology

From: Yoruba afin

Pronunciation

àfín Play Play

Definition

Person wey be albino.

Noun

  1. De talk sey afin na people wey no get wetin oyibo dey call melanin.  — (NSC_Emeka_2020, They said that albinos are people that don't have what is called melanin. )

Synonym

oyibo, oyibo pepper

Antonym

blackie

Translation

English: albino