afin

Revision as of 18:06, 26 October 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: Yoruba ''afin'' ===Pronunciation=== ǎfìn <sm2>Pcm-ng-afin.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-afin.m.ogg</sm2> ===Definition=== Person wey be albino. =...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: Yoruba afin

Pronunciation

ǎfìn Play Play

Definition

Person wey be albino.

Noun

  1. De talk sey afin na people wey no get wetin oyibo dey call melanin.  — (NSC_Emeka_2020, They said that albinos are people that don't have what is called melanin. )

Synonym

oyibo, oyibo pepper

Antonym

blackie

Translation

English: albino