Difference between revisions of "aganawana"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | * {{ux|dv| wetin make dat guy dey talk like '''aganawana'''|(Egbokhare_2020, why is he talking like a fake person?) }} | + | * Person wey dey [[form]] sey e be oyibo. |
− | * {{ux|dv| You tink sey na by '''aganawana'''? Do well make people know your real face. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Why is he pretending? Better behave so that people can see the real you.)}} | + | :* {{ux|dv| wetin make dat guy dey talk like '''aganawana'''|(Egbokhare_2020, why is he talking like a fake person?) }} |
+ | :* {{ux|dv| You tink sey na by '''aganawana'''? Do well make people know your real face. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Why is he pretending? Better behave so that people can see the real you.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: Ebonics ''I gonna wanna'' | * English: Ebonics ''I gonna wanna'' |
Revision as of 13:11, 9 August 2021
Naija
Etymology
etymology: Ebonics I gonna wanna
Pronunciation
- àgánàwanà
Adjective
- Person wey dey form sey e be oyibo.
- wetin make dat guy dey talk like aganawana — (Egbokhare_2020, why is he talking like a fake person?)
- You tink sey na by aganawana? Do well make people know your real face. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Why is he pretending? Better behave so that people can see the real you.)
Translations
- English: Ebonics I gonna wanna