Difference between revisions of "aganawana"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
* Person wey dey [[form]] sey e be oyibo. | * Person wey dey [[form]] sey e be oyibo. | ||
− | :* {{ux|dv| wetin make dat guy dey talk like '''aganawana'''|( | + | :* {{ux|dv| wetin make dat guy dey talk like '''aganawana'''|(why is he talking like a fake person?) }} |
− | :* {{ux|dv| You tink sey na by '''aganawana'''? Do well make people know your real face. |( | + | :* {{ux|dv| You tink sey na by '''aganawana'''? Do well make people know your real face. |(Why is he pretending? Better behave so that people can see the real you.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: Ebonics ''I gonna wanna'' | * English: Ebonics ''I gonna wanna'' |
Revision as of 11:16, 18 April 2023
Naija
Etymology
etymology: Ebonics I gonna wanna
Pronunciation
- àgánàwánà
Adjective
- Person wey dey form sey e be oyibo.
- wetin make dat guy dey talk like aganawana — (why is he talking like a fake person?)
- You tink sey na by aganawana? Do well make people know your real face. — (Why is he pretending? Better behave so that people can see the real you.)
Translations
- English: Ebonics I gonna wanna