aganawana

Naija

Etymology

etymology: Ebonics I gonna wanna

Pronunciation

  • àgánàwanà

Play Play

Adjective

  • Person wey dey form sey e be oyibo.
  • wetin make dat guy dey talk like aganawana  — (Egbokhare_2020, why is he talking like a fake person?)
  • You tink sey na by aganawana? Do well make people know your real face.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Why is he pretending? Better behave so that people can see the real you.)

Translations

  • English: Ebonics I gonna wanna