aganawana
Naija
Etymology
etymology: Ebonics I gonna wanna
Pronunciation
- àgánàwánà
Adjective
- Person wey dey form sey e be oyibo.
- wetin make dat guy dey talk like aganawana — (Egbokhare_2020, why is he talking like a fake person?)
- You tink sey na by aganawana? Do well make people know your real face. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Why is he pretending? Better behave so that people can see the real you.)
Translations
- English: Ebonics I gonna wanna