Difference between revisions of "agbero"
Line 27: | Line 27: | ||
* Boy wey dey dey street wey no get work wey dey find person wey e go [[obtain]] | * Boy wey dey dey street wey no get work wey dey find person wey e go [[obtain]] | ||
:* {{ux|dv|E be '''agbero'''. |( He is a punk.)}} | :* {{ux|dv|E be '''agbero'''. |( He is a punk.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| As you don talk sey you go be '''agbero''' for life, wetin I want talk put? |( | + | :* {{ux|dv| As you don talk sey you go be '''agbero''' for life, wetin I want talk put? |(Since you have decided to be a tout, Is it a subject up for discussion?)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 12:35, 18 April 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
- From yoruba agbero
Pronunciation
- ágbɛ̀rò
Noun
- As e come from village, work hard am get naim e turn 'agbero make e dey see food chop. — (When he came from the village and it was difficult for him to get a job, he became a motor-park tout so he could at least eat.)
- You no fit just carry go garage go begin do agbero, you go first go see di park chairmo. — (You can't just go the motor park and start working as a motor-park tout, you have to see the boss of the park first.)
- E no get who no suppose get someting wey e dey do as work. Even if na agbero work na im you see, do am. — (No one should be without a means of livelihood. Even if it's to be a motor-park tout, do it.)
Antonyms
Translations
- English: motor-park tout, ruffian, tout,
Adjective
- Boy wey dey dey street wey no get work wey dey find person wey e go obtain
- E be agbero. — ( He is a punk.)
- As you don talk sey you go be agbero for life, wetin I want talk put? — (Since you have decided to be a tout, Is it a subject up for discussion?)
Synonyms
Translation
- English: tout, punk