Difference between revisions of "agbero"

Line 14: Line 14:
 
* Person wey dey stay for park wey dey help [[driver]] and [[conductor]] [[load]] motor.
 
* Person wey dey stay for park wey dey help [[driver]] and [[conductor]] [[load]] motor.
 
:* {{ux|dv| As e come from village, work hard am get naim e turn '''agbero'' make e dey see food chop.|(When he came from the village and it was difficult for him to get a job, he became a motor-park tout so he could at least eat.)}}
 
* Work wey person dey do wey be sey e dey dey park dey help [[driver]] and [[conductor]] load motor.
+
* Work wey person dey do wey be sey e dey help [[driver]] and [[conductor]] load motor.
 
:* {{ux|dv| You no fit just carry go [[garage]] go begin do '''agbero''', you go first go see di park chairmo. |(You can't just go the motor park and start working as a motor-park tout, you have to see the boss of the park first.)}}
 
:* {{ux|dv| E no get who no suppose get someting wey e dey do as work. Even if  na '''agbero''' work na im you see, do am. |(No one should be without a means of livelihood. Even if it's to be a motor-park tout, do it.)}}
 
Revision as of 19:53, 13 February 2024

Naija

Alternative forms

agboro

Etymology

  • From yoruba agbero

Pronunciation

  • ágbèrò

Play Play

Noun

  • As e come from village, work hard am get naim e turn 'agbero make e dey see food chop.  — (When he came from the village and it was difficult for him to get a job, he became a motor-park tout so he could at least eat.)
  • Work wey person dey do wey be sey e dey help driver and conductor load motor.
  • You no fit just carry go garage go begin do agbero, you go first go see di park chairmo.  — (You can't just go the motor park and start working as a motor-park tout, you have to see the boss of the park first.)
  • E no get who no suppose get someting wey e dey do as work. Even if na agbero work na im you see, do am.  — (No one should be without a means of livelihood. Even if it's to be a motor-park tout, do it.)

Antonyms

Translations

  • English: motor-park tout, ruffian, tout,

Adjective

  • Boy wey dey dey street wey no get work wey dey find person wey e go obtain
  • E be agbero.  — ( He is a punk.)
  • As you don talk sey you go be agbero for life, wetin I want talk put?  — (Since you have decided to be a tout, Is it a subject up for discussion?)

Synonyms

Translation

  • English: tout, punk