Difference between revisions of "agbero"

 
(12 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* agboro
+
[[agboro]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Line 7: Line 7:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ágbɛ̀rò
+
*ágbèrò
 
<sm2>Pcm-ng-agbero.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-agbero.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-agbero.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-agbero.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
+
===Noun===
* Frequency in NSC treebank: 0
+
* Person wey dey stay for park wey dey help [[driver]] and [[conductor]] [[load]] motor.
* Frequency rank in NSC treebank: inf
+
:* {{ux|dv| As e come from village, work hard am get naim e turn '''agbero'' make e dey see food chop.|(When he came from the village and it was difficult for him to get a job, he became a motor-park tout so he could at least eat.)}}
 +
* Work wey person dey do wey be sey e dey help [[driver]] and [[conductor]] load motor.
 +
:* {{ux|dv| You no fit just carry go [[garage]] go begin do '''agbero''', you go first go see di park chairmo. |(You can't just go the motor park and start working as a motor-park tout, you have to see the boss of the park first.)}}
 +
:* {{ux|dv| E no get who no suppose get someting wey e dey do as work. Even if  na '''agbero''' work na im you see, do am. |(No one should be without a means of livelihood. Even if it's to be a motor-park tout, do it.)}}
  
===Usage===
+
====Antonyms====
* Dem dey use am everywhere for Naija
+
* [[driver]], [[conductor]]
  
===Definition===
+
====Translations====
* Boys wey dey dey street wey no get work and de dey always look for person to cheat.
+
* English: ''motor-park tout'', ''ruffian'', ''tout'',
 
 
===Noun===
 
 
 
* {{ux|dv|E be '''agbero'''. |(NSC_Ajede_2020, He is a punk.)}}
 
  
 +
===Adjective===
 +
* Boy wey dey dey street wey no get work wey dey find person wey e go [[obtain]].
 +
:* {{ux|dv|E be '''agbero'''. |( He is a tout.)}}
 +
:* {{ux|dv| As you don talk sey you go be '''agbero''' for life, wetin I want talk put? |(Since you have decided to be a tout, Is it a subject up for discussion?)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* To be completed
+
* [[jaguda]]
  
 
+
====Translation====
====Translations====
+
* English: ''tout'', ''punk''
* English: thug, punk, ruffian
 

Latest revision as of 19:57, 13 February 2024

Naija

Alternative forms

agboro

Etymology

  • From yoruba agbero

Pronunciation

  • ágbèrò

Play Play

Noun

  • As e come from village, work hard am get naim e turn 'agbero make e dey see food chop.  — (When he came from the village and it was difficult for him to get a job, he became a motor-park tout so he could at least eat.)
  • Work wey person dey do wey be sey e dey help driver and conductor load motor.
  • You no fit just carry go garage go begin do agbero, you go first go see di park chairmo.  — (You can't just go the motor park and start working as a motor-park tout, you have to see the boss of the park first.)
  • E no get who no suppose get someting wey e dey do as work. Even if na agbero work na im you see, do am.  — (No one should be without a means of livelihood. Even if it's to be a motor-park tout, do it.)

Antonyms

Translations

  • English: motor-park tout, ruffian, tout,

Adjective

  • Boy wey dey dey street wey no get work wey dey find person wey e go obtain.
  • E be agbero.  — ( He is a tout.)
  • As you don talk sey you go be agbero for life, wetin I want talk put?  — (Since you have decided to be a tout, Is it a subject up for discussion?)

Synonyms

Translation

  • English: tout, punk