Difference between revisions of "airtime"

Line 12: Line 12:
 
===Noun===
 
===Noun===
  
# na wetin dem dey buy put for phone to fit take talk
+
* Na wetin dem dey buy put for phone to fit take talk abi browse.
#:* {{ux|dv| Yesterday here, I beg you for '''airtime''' you no gree, today you wan chop my food, e no work.| NSC_Agnes.(I begged for airtime from you yesterday but you refused, now you want to share my meal, not posible.)}}
+
:* {{ux|dv| Yesterday here, I beg you for '''airtime''' you no gree, today you wan chop my food, e no work!| NSC_Agnes.(I begged for airtime from you yesterday you refused, but now you want to share my meal, no way!)}}
 +
:* {{ux|dv|Some girls sabi beg guys for '''airtime''' | NSC_Agnes.(Some girls beg for airtime a lot.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
[[recharge card]], [[credit]]
 
[[recharge card]], [[credit]]
 
====Translation====
 
====Translation====
charging mobile phone
+
English: '' The credit charging in mobile phones''

Revision as of 20:22, 13 January 2021

Naija

Etymology

From: English air and time

Pronunciation

ԑ́táìm Play Play

Usage

dem dey use am for phone

Noun

  • Na wetin dem dey buy put for phone to fit take talk abi browse.
  • Yesterday here, I beg you for airtime you no gree, today you wan chop my food, e no work!  —  NSC_Agnes.(I begged for airtime from you yesterday you refused, but now you want to share my meal, no way!)
  • Some girls sabi beg guys for airtime  —  NSC_Agnes.(Some girls beg for airtime a lot.)

Synonym

recharge card, credit

Translation

English: The credit charging in mobile phones