Difference between revisions of "airtime"

 
Line 12: Line 12:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Money wey dem dey buy put for phone to fit take talk abi browse.
 
* Money wey dem dey buy put for phone to fit take talk abi browse.
:* {{ux|dv| Yesterday here, I beg you for '''airtime''' you no gree, today you wan chop my food, e no work!| (NSC_Agnes_2020, I begged for airtime from you yesterday you refused, but now you want to share my meal, no way!)}}
+
:* {{ux|dv| Yesterday here, I beg you for '''airtime''' you no gree, today you wan chop my food, e no work!| (I begged for airtime from you yesterday you refused, but now you want to share my meal, no way!)}}
:* {{ux|dv|Some girls sabi beg guys for '''airtime''' | (NSC_Agnes_2020, Some girls beg for airtime a lot.)}}
+
:* {{ux|dv|Some girls sabi beg guys for '''airtime''' | (Some girls beg for airtime a lot.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
[[recharge card]], [[credit]]
 
[[recharge card]], [[credit]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
English: '' The credit charging in mobile phones''
 
English: '' The credit charging in mobile phones''

Latest revision as of 13:12, 18 April 2023

Naija

Etymology

From: English air and time

Pronunciation

ɛ́taɪ̂m Play Play

Usage

dem dey use am for phone

Noun

  • Money wey dem dey buy put for phone to fit take talk abi browse.
  • Yesterday here, I beg you for airtime you no gree, today you wan chop my food, e no work!  —  (I begged for airtime from you yesterday you refused, but now you want to share my meal, no way!)
  • Some girls sabi beg guys for airtime  —  (Some girls beg for airtime a lot.)

Synonym

recharge card, credit

Translation

English: The credit charging in mobile phones