Difference between revisions of "airtime"

 
(3 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 5: Line 5:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
ԑ́táìm
+
ɛ́taɪ̂m
 
+
<sm2>Pcm-ng-airtime.f.ogg</sm2>
===Frequency===
+
<sm2>Pcm-ng-airtime.m.ogg</sm2>
 
 
 
===Usage===
 
===Usage===
 
dem dey use am for phone
 
dem dey use am for phone
 
 
===Noun===
 
===Noun===
 
+
* Money wey dem dey buy put for phone to fit take talk abi browse.
# na wetin dem dey buy put for phone to fit take talk
+
:* {{ux|dv| Yesterday here, I beg you for '''airtime''' you no gree, today you wan chop my food, e no work!| (I begged for airtime from you yesterday you refused, but now you want to share my meal, no way!)}}
#:* {{ux|dv| I beg buy me airtime|( please buy airtime for me.)}}
+
:* {{ux|dv|Some girls sabi beg guys for '''airtime''' | (Some girls beg for airtime a lot.)}}
 
 
 
 
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
[[recharge card]], [[credit]]
 
[[recharge card]], [[credit]]
 
 
====Translation====
 
====Translation====
charging mobile phone
+
English: '' The credit charging in mobile phones''

Latest revision as of 13:12, 18 April 2023

Naija

Etymology

From: English air and time

Pronunciation

ɛ́taɪ̂m Play Play

Usage

dem dey use am for phone

Noun

  • Money wey dem dey buy put for phone to fit take talk abi browse.
  • Yesterday here, I beg you for airtime you no gree, today you wan chop my food, e no work!  —  (I begged for airtime from you yesterday you refused, but now you want to share my meal, no way!)
  • Some girls sabi beg guys for airtime  —  (Some girls beg for airtime a lot.)

Synonym

recharge card, credit

Translation

English: The credit charging in mobile phones