Naija
Etymology
From: English air and time
Pronunciation
ԑ́táìm
Frequency
Usage
dem dey use am for phone
Noun
- na wetin dem dey buy put for phone to fit take talk
- I beg buy me airtime. — ( please buy airtime for me.)
Synonym
recharge card, credit
Translation
charging mobile phone