airtime

Revision as of 20:22, 13 January 2021 by 102.89.0.197 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English air and time

Pronunciation

ԑ́táìm Play Play

Usage

dem dey use am for phone

Noun

  • Na wetin dem dey buy put for phone to fit take talk abi browse.
  • Yesterday here, I beg you for airtime you no gree, today you wan chop my food, e no work!  —  NSC_Agnes.(I begged for airtime from you yesterday you refused, but now you want to share my meal, no way!)
  • Some girls sabi beg guys for airtime  —  NSC_Agnes.(Some girls beg for airtime a lot.)

Synonym

recharge card, credit

Translation

English: The credit charging in mobile phones