airtime

Revision as of 16:24, 3 November 2020 by 154.66.42.133 (talk)

Naija

Etymology

From: English air and time

Pronunciation

ԑ́táìm Play Play

Usage

dem dey use am for phone

Noun

  1. na wetin dem dey buy put for phone to fit take talk
    • Yesterday here, I beg you for airtime you no gree, today you wan chop my food, e no work.  —  NSC_Agnes.(I begged for airtime from you yesterday but you refused, now you want to share my meal, not posible.)

Synonym

recharge card, credit

Translation

charging mobile phone