akpan

Naija

Etymology

From: Edo language akpan meaning baldness

Pronunciation

  • àkpán

Play Play

Noun

Part of person head wey hair no dey gree grow again.

  • I think sey na only person wey don pass fifty years dey get akpan.  — (NSC_2020, I am surprised that people below fifty years can also become bald.)
  • Many people for Naija believe sey young person wey get akpan na sign sey e head get oil.  — (NSC_2020, Many people in Nigeria believe that becoming bald in early adulthood is a symbol of certain wealth for the person.)

Synonym

gorimakpa

Translation

  • English: bald head