gorimakpa

Naija

Etymology

From: Yoruba ge (cut), ori (head) and pa (bare)

Pronunciation

  • gòrímákpá

Play Play

Usage

  • Na name of one actor for Village Headmaster

Noun

  • Head wey hair no dey.
  • See di guy gorimakpa e be like mirror.  — (See the man's head shaved clean.)
  • Obodo don old o e hair don dey turn gorimakpa.  — (Obodo is obviously old as he is becoming bald.)

Synonyms

abolo, akpan

Translation

  • English: bald head