Difference between revisions of "akpan"
(→Naija) |
|||
Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-akpan.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-akpan.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-akpan.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-akpan.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | *{{ux|dv|I think sey na only person wey don pass fifty years dey get '''akpan'''.|( | + | Part of person head wey hair no dey gree grow put again. |
− | *{{ux|dv|Many people for Naija believe sey young person wey get '''akpan''' na sign sey e head get oil.|( | + | *{{ux|dv|I think sey na only person wey don pass fifty years dey get '''akpan'''.|(NSC_Abonyi_2020, I am surprised that people below fifty years can also become bald.)}} |
+ | *{{ux|dv|Many people for Naija believe sey young person wey get '''akpan''' na sign sey e head get oil.|(NSC_Abonyi_2020, Many people in Nigeria believe that becoming bald in early adulthood is a symbol inevitable wealth for the person.)}} | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== |
Revision as of 21:44, 16 July 2021
Naija
Etymology
From: Edo language akpan meaning baldness
Pronunciation
- àkpán
Noun
Part of person head wey hair no dey gree grow put again.
- I think sey na only person wey don pass fifty years dey get akpan. — (NSC_Abonyi_2020, I am surprised that people below fifty years can also become bald.)
- Many people for Naija believe sey young person wey get akpan na sign sey e head get oil. — (NSC_Abonyi_2020, Many people in Nigeria believe that becoming bald in early adulthood is a symbol inevitable wealth for the person.)
Synonym
Translation
- English: bald head