Difference between revisions of "akpan"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
(One intermediate revision by the same user not shown) | |||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | Part of person head wey hair no dey gree grow | + | Part of person head wey hair no dey gree grow again. |
− | *{{ux|dv|I think sey na only person wey don pass fifty years dey get '''akpan'''.|( | + | *{{ux|dv|I think sey na only person wey don pass fifty years dey get '''akpan'''.|(NSC_2020, I am surprised that people below fifty years can also become bald.)}} |
− | *{{ux|dv|Many people for Naija believe sey young person wey get '''akpan''' na sign sey e head get oil.|( | + | *{{ux|dv|Many people for Naija believe sey young person wey get '''akpan''' na sign sey e head get oil.|(NSC_2020, Many people in Nigeria believe that becoming bald in early adulthood is a symbol of certain wealth for the person.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== |
Latest revision as of 10:47, 14 February 2024
Naija
Etymology
From: Edo language akpan meaning baldness
Pronunciation
- àkpán
Noun
Part of person head wey hair no dey gree grow again.
- I think sey na only person wey don pass fifty years dey get akpan. — (NSC_2020, I am surprised that people below fifty years can also become bald.)
- Many people for Naija believe sey young person wey get akpan na sign sey e head get oil. — (NSC_2020, Many people in Nigeria believe that becoming bald in early adulthood is a symbol of certain wealth for the person.)
Synonym
Translation
- English: bald head