Difference between revisions of "akpan"

Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#:*{{ux|dv|Na so so '''abolo''' Johnson dey barb.|(NSC_Odirin 2020, It is always a clean-shaven hair that Johnson cuts.)}}
+
#:*{{ux|dv|I think sey na only person wey don pass fifty years dey get '''akpan'''.|(NSC_Odirin 2020, I thought that only persons above fifty years can turn bald.)}}
#:*{{ux|dv|Anybodi wey dey barb '''abolo''' na bad guy.|(NSC_Odirin 2020, Anyone who keeps a clean-shaved haircut is a bad guy.)}}
+
#:*{{ux|dv|Many people for Naija believe sey young person wey get '''akpan''' na sign sey e head get oil.|(NSC_Odirin 2020, Many people in Nigeria believe that being bald while young is a sign that one is bound to be rich.)}}
  
 
====Synonym====
 
====Synonym====
[[gorimakpa]], [[akpan]]
+
[[gorimakpa]]
  
 
====Translation====
 
====Translation====
 
*English: bald head
 
*English: bald head

Revision as of 15:29, 22 October 2020

Naija

Etymology

From: Ibibio Akpan meaning first-born son

Pronunciation

àkpán

Definition

Part of person head wey hair no dey gree grow

Noun

    • I think sey na only person wey don pass fifty years dey get akpan.  — (NSC_Odirin 2020, I thought that only persons above fifty years can turn bald.)
    • Many people for Naija believe sey young person wey get akpan na sign sey e head get oil.  — (NSC_Odirin 2020, Many people in Nigeria believe that being bald while young is a sign that one is bound to be rich.)

Synonym

gorimakpa

Translation

  • English: bald head