akpan
Naija
Etymology
From: Ibibio Akpan meaning first-born son
Pronunciation
àkpán
Definition
Part of person head wey hair no dey gree grow
Noun
- I think sey na only person wey don pass fifty years dey get akpan. — (NSC_Odirin_2020, I thought that only persons above fifty years can turn bald.)
- Many people for Naija believe sey young person wey get akpan na sign sey e head get oil. — (NSC_Odirin_2020, Many people in Nigeria believe that being bald while young is a sign that one is bound to be rich.)
Synonym
Translation
- English: bald head