akpan

Naija

Etymology

From: Ibibio Akpan meaning first-born son

Pronunciation

àkpán

Definition

Part of person head wey hair no dey gree grow.

Noun

  • I think sey na only person wey don pass fifty years dey get akpan.  — (NSC_Odirin_2020, I thought that only persons above fifty years can turn bald.)
  • Many people for Naija believe sey young person wey get akpan na sign sey e head get oil.  — (NSC_Odirin_2020, Many people in Nigeria believe that being bald while young is a sign that one is bound to be rich.)

Synonym

gorimakpa

Translation

  • English: bald head