Difference between revisions of "akpuruka"

Line 13: Line 13:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
#As person wey dey sabi do wayo or strong ting and someting wey no be original.
 
#As person wey dey sabi do wayo or strong ting and someting wey no be original.
#:* {{ux|dv|Di person wey get dat shop na '''akpuruka'''.|(Egbokhare_2020, The owner of that shop is a cunning fellow.)}}
+
#:* {{ux|dv|Di person wey get dat shop na '''akpuruka'''.|(The owner of that shop is a cunning fellow.)}}
#:* {{ux|dv|For Aba, many people dey sell '''akpuruka'''.|(Egbokhare_2020, In Aba, many people sell fake products.)}}
+
#:* {{ux|dv|For Aba, many people dey sell '''akpuruka'''.|(In Aba, many people sell fake products.)}}
 
#Person or something wey strong well well.
 
#Person or something wey strong well well.
 
#:* {{ux|dv|'''Akpuruka''' woman fit beat im husband and do [[legbuke]] work.|(NSC_2020, A really tough woman can beat up her husband and engage in masonry.)}}
 
#:* {{ux|dv|'''Akpuruka''' woman fit beat im husband and do [[legbuke]] work.|(NSC_2020, A really tough woman can beat up her husband and engage in masonry.)}}

Revision as of 17:58, 17 April 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From:Igbo akpuruka (solid or sturdy)

Pronunciation

  • ákpúrúká

Play Play

Adjective

  1. As person wey dey sabi do wayo or strong ting and someting wey no be original.
    • Di person wey get dat shop na akpuruka.  — (The owner of that shop is a cunning fellow.)
    • For Aba, many people dey sell akpuruka.  — (In Aba, many people sell fake products.)
  2. Person or something wey strong well well.
    • Akpuruka woman fit beat im husband and do legbuke work.  — (NSC_2020, A really tough woman can beat up her husband and engage in masonry.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: "sturdy", a fake product