Difference between revisions of "akpuruka"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 4: | Line 4: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From:Igbo ''akpuruka'' | + | From:Igbo ''akpuruka'' (''solid'' or ''sturdy'') |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== |
Revision as of 23:57, 17 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From:Igbo akpuruka (solid or sturdy)
Pronunciation
- ákpúrúká
Adjective
- As person wey dey sabi do wayo or strong ting and someting wey no be original.
- Di person wey get dat shop na akpuruka. — (Egbokhare_2020, The owner of that shop is a cunning fellow.)
- For Aba, many people dey sell akpuruka. — (Egbokhare_2020, In Aba, many people sell fake products.)
- Akpuruka woman fit beat e husband and do legbuke work. — (NSC_Abonyi_2020, A really tough woman can beat up her husband and engage in masonry.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: "artful", a fake product