akpuruka

Naija

Alternative forms

Etymology

From:Igbo akpuruka (solid or sturdy)

Pronunciation

  • ákpúrúká

Play Play

Adjective

  • As person wey dey sabi do wayo or strong ting and someting wey no be original.
  • Di person wey get dat shop na akpuruka.  — (Egbokhare_2020, The owner of that shop is a cunning fellow.)
  • For Aba, many people dey sell akpuruka.  — (Egbokhare_2020, In Aba, many people sell fake products.)
  • Person or something wey strong well well.
  • Akpuruka woman fit beat im husband and do legbuke work.  — (NSC_Abonyi_2020, A really tough woman can beat up her husband and engage in masonry.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: "sturdy", a fake product