Difference between revisions of "alert"
(→Verb) |
(→Noun) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
#[[Sms]] sey money don enter person account. | #[[Sms]] sey money don enter person account. | ||
*{{ux|dv|Di part way I like pass for ''Godwin'' song na dat part we e sey I don get '''alert'''. |(NSC_Odirin_2020, My favorite part of the lyric in the track ''Godwin'' is the point the musician says "his account has been credited".)}} | *{{ux|dv|Di part way I like pass for ''Godwin'' song na dat part we e sey I don get '''alert'''. |(NSC_Odirin_2020, My favorite part of the lyric in the track ''Godwin'' is the point the musician says "his account has been credited".)}} | ||
− | |||
#Money | #Money | ||
*{{ux|dv|Na new month we dey and oga never still send '''alert'''. |(NSC_Odirin_2020, It's a new month but our boss has not paid our salaries.)}} | *{{ux|dv|Na new month we dey and oga never still send '''alert'''. |(NSC_Odirin_2020, It's a new month but our boss has not paid our salaries.)}} |
Revision as of 12:39, 10 November 2020
Naija
Etymology
From: English alert
Pronounciation
âlàt
Definition
Sms for person phone sey money don enter person account.
Noun
- Sms sey money don enter person account.
- Di part way I like pass for Godwin song na dat part we e sey I don get alert. — (NSC_Odirin_2020, My favorite part of the lyric in the track Godwin is the point the musician says "his account has been credited".)
- Money
- Na new month we dey and oga never still send alert. — (NSC_Odirin_2020, It's a new month but our boss has not paid our salaries.)
Synonyms
Translations
- English: Credit
Verb
Sey person hold e side strong
- Make papa and mama dey alert o, bad guys dey shine eye make dem kidnap pikin. — (NSC__Odirin 2020, Parents should exercise caution regarding the safety of their children because kidnappers are on the prowl.)