Difference between revisions of "alert"

Line 13: Line 13:
 
#[[Sms]] sey money don enter person account.
 
#[[Sms]] sey money don enter person account.
 
*{{ux|dv|Di part way I like pass for ''Godwin'' song na dat part we e sey I don get '''alert'''. |(NSC_Odirin_2020, My favorite part of the lyric in the track ''Godwin'' is the point the musician says "his account has been credited".)}}
 
#Money  
 
#Money  
 
*{{ux|dv|Na new month we dey and oga never still send '''alert'''. |(NSC_Odirin_2020, It's a new month but our boss has not paid our salaries.)}}
 
*{{ux|dv|Na new month we dey and oga never still send '''alert'''. |(NSC_Odirin_2020, It's a new month but our boss has not paid our salaries.)}}

Revision as of 12:39, 10 November 2020

Naija

Etymology

From: English alert

Pronounciation

âlàt

Definition

Sms for person phone sey money don enter person account.

Noun

  1. Sms sey money don enter person account.
  • Di part way I like pass for Godwin song na dat part we e sey I don get alert.  — (NSC_Odirin_2020, My favorite part of the lyric in the track Godwin is the point the musician says "his account has been credited".)
  1. Money
  • Na new month we dey and oga never still send alert.  — (NSC_Odirin_2020, It's a new month but our boss has not paid our salaries.)

Synonyms

Sms, message

Translations

  • English: Credit

Verb

Sey person hold e side strong

  • Make papa and mama dey alert o, bad guys dey shine eye make dem kidnap pikin.  — (NSC__Odirin 2020, Parents should exercise caution regarding the safety of their children because kidnappers are on the prowl.)