alert
Naija
Etymology
From: English alert
Pronounciation
âlàt
Definition
Sms for person phone sey money don enter person account.
Noun
- Sms sey money don enter person account.
- Di part way I like pass for Godwin song na dat part we e sey I don get alert. — (NSC_Odirin_2020, My favorite part of the lyric in the track Godwin is the point the musician says "his account has been credited".)
- Money
- Na new month we dey and oga never still send alert. — (NSC_Odirin_2020, It's a new month but our boss has not paid our salaries.)
Synonyms
Verb
- . — (NSC__Odirin 2020 )