americaner
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English America
Pronunciation
àmɛ̀rìkánà Play
Noun
- Person wey no from America come but e dey sabi talk as america people take dey talk.
- E dey speak americaner. E be americaner. — (Egbokhare_2021, He/she speaks as an American. He/She must have been staying in America.)
Synonyms
Translations
- English: A migrant who has an American accent as result of having lived in America